Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 13:33 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

33 den di pesin go barb en hair kon leave only di place where di sore dey. Di priest go separate am from oda pipol for anoda seven days.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 13:33
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

di priest go look am. If e deep pass di skin wey dey near am and di hair dem dey yellow and tin, den dat na skin diziz wey pipol dey fear well-well, so di priest go sey di pesin nor dey klean.


Di priest go look di sore again for di sevent day, if e neva spread or yellow and e nor deep pass di skin wey dey near am,


For di sevent day, di priest go look di sore again and if e neva spread and e nor deep pass di skin wey dey near am, di priest go sey di pesin dey klean. So e go wosh en klot kon dey klean.


“But if di sore dey white and e nor deep pass di skin and di hair neva shange to white, di priest go separate di pesin from oda pipol for seven days.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ