Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 13:32 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

32 Di priest go look di sore again for di sevent day, if e neva spread or yellow and e nor deep pass di skin wey dey near am,

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 13:32
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

di priest go look am. If e deep pass di skin wey dey near am and di hair dem dey yellow and tin, den dat na skin diziz wey pipol dey fear well-well, so di priest go sey di pesin nor dey klean.


If di priest look am kon si sey di sore nor deep pass di skin wey dey near am and e nor get black hair, di priest go separate am from oda pipol for seven days.


den di pesin go barb en hair kon leave only di place where di sore dey. Di priest go separate am from oda pipol for anoda seven days.


“All wetin dem dey do, na make pipol for si dem. Dem dey tie tins wey dem rite God word put for dia fore head and hand, so dat pipol go si dem.


Yu wey dey take di law boast, yu dey bring shame to God name, bikos yu dey disobey di law!


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ