Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 13:25 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

25 di priest go look am. If di hair for di spot don turn white and e deep pass di skin wey dey near am, den dat na skin diziz wey pipol dey fear well-well and di priest go sey e nor dey klean.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 13:25
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Bikos of dis tin wey yu do so, Naaman diziz go katch yu and yor shidren-shidren forever.” So wen Gehazi komot from Elisha front, di diziz kon katch am and en body kon dey white like snow.


God still tell am, “Make yu put yor hand inside yor dress.” So e put en hand inside en dress and wen e bring am kom out, e kon get diziz and di hand dey white like snow!


“Wen sometin like fire burn pesin, if di flesh shange to white or red-white,


But if di hair for where di spot dey turn white and e nor deep pass di skin wey dey near am, but e get lite kolour, di priest go separate am from oda pipol for seven days.


“But if di sore dey white and e nor deep pass di skin and di hair neva shange to white, di priest go separate di pesin from oda pipol for seven days.


Wen di kloud komot di tent, leprosy kon full Miriam body like snow. Den Aaron look Miriam, kon si sey leprosy full en body!


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ