Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 13:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

22 If di spot spread, di priest go sey di pesin nor dey klean; e get diziz.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 13:22
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“If anybody get sore, boil or spot and e turn to diziz for en skin, dem must karry am go meet Aaron wey bi di priest or en sons.


If di priest look am kon si sey di hair wey dey der neva turn white and e nor deep pass di skin, but e get lite kolour, di priest go separate di pesin from oda pipol for seven days.


But if e nor shange or spread and na only di mark dey show, di priest go sey e dey klean.


For di sevent day, e go-go back go look am again. If di diziz don spread,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ