Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 13:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 den di boil kon swell-up and white or red-white spot kon appear for where di boil dey before, e go-go meet di priest.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 13:19
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di priest go look am and if di spot deep pass di skin wey near where di boil dey and di hair dem wey dey der kon turn white, e go sey di pesin nor dey klean. Na skin diziz wey dem dey fear well-well.


“Wen sometin like fire burn pesin, if di flesh shange to white or red-white,


But if rashes wey dey red dey for di back or di front wey hair nor dey, den dat na diziz.


Di priest go look am, if di diziz na di one wey dey red and white for di back or for di front where hair nor dey,


E go look di diziz and if di diziz wey dey di wall for di house dey yellow, green or red,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ