Levitikus 13:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English15 Di priest go look am again and if e si new sore wey open for en skin, e go sey e nor dey klean. Sore wey open mean skin diziz wey fit kill pesin. So di pesin nor dey klean at-all. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |