Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 13:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 But if new sore bigin show, den e nor dey klean.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 13:14
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

e go look am. If white sore dey di skin wey turn di hair to white and e get plenty pus,


di priest go look am again. If e si sey e don really kover en whole body, e go kon sey di pesin klean. If all en skin turn to white, den e dey klean.


Di priest go look am again and if e si new sore wey open for en skin, e go sey e nor dey klean. Sore wey open mean skin diziz wey fit kill pesin. So di pesin nor dey klean at-all.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ