10 e go look am. If white sore dey di skin wey turn di hair to white and e get plenty pus,
Bikos of dis tin wey yu do so, Naaman diziz go katch yu and yor shidren-shidren forever.” So wen Gehazi komot from Elisha front, di diziz kon katch am and en body kon dey white like snow.
Pesin wey dey happy wen dem korrect am, get wisdom, but anybody wey dey vex wen dem korrect am, nor get sense.
na sirious diziz e get for en skin. Di priest go sey e nor dey klean.
“Wen sometin like fire burn pesin, if di flesh shange to white or red-white,
“If anybody get diziz for en skin, dem go take am go meet di priest and
Una nor like anybody wey dey judge well or tok trut for kourt.
Pipol like una, but dem nor like mi, bikos I dey tell dem sey wetin dem dey do nor good.