6 Hare nor dey klean, bikos e dey chop en vomit, even doh e nor get two toes.
Una fit chop animal wey get two toes and dey re-shop grass wey e don swallow.
Doz animals wey dey stay for rock nor dey klean, bikos dem dey chop dia vomit, even doh dem nor get two toes.
Pig nor dey klean, bikos e get two toes, but e nor dey chop en vomit.
but if di animal nor get am, make una nor chop am. So make una nor chop kamel, hare or hyrax. Dem dey really shew grass, but dia leg nor divide, so dem nor dey klean to chop.