Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 11:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 Doz animals wey dey stay for rock nor dey klean, bikos dem dey chop dia vomit, even doh dem nor get two toes.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 11:5
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem dey die wen dem still yong and na disgrace dey end dia life.


Wiked goat dey stay di high mountin; animals for rock dey-dey save inside dia whole.


Even small animals wey dey stay for rock, dem nor get pawa, but dem dey build dia house for hole inside di rock.


Una fit chop animal wey get two toes and dey re-shop grass wey e don swallow.


But make una nor chop animal wey dey re-shop grass but nor get two toes: Kamel nor dey klean, bikos e dey re-shop grass, but e nor get two toes.


Hare nor dey klean, bikos e dey chop en vomit, even doh e nor get two toes.


But pesin wey hear my word and e nor do am, e bi like foolish man wey build en house on-top san.


but if di animal nor get am, make una nor chop am. So make una nor chop kamel, hare or hyrax. Dem dey really shew grass, but dia leg nor divide, so dem nor dey klean to chop.


If yu look dem well-well, dem bi like God pipol, but dem don rijet God pawa. So make yu run from dis kind pipol.


Dis kind pipol dey sey dem know God, but di way wey dem dey live dia life, show sey dem nor know am, bikos dem get bad mind, dey disobey God and dem nor ever dey like betta tin.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ