38 But if dem put wota for di seed and one dead body fall put, e go dey unklean.
“ ‘Anybody wey tosh unklean animal dead body don spoil ensef and dat pesin go dey unklean till evening.
If any one fall for any seed wey dem won plant, dem go plant am and e go dey klean.
“ ‘If any animal wey yu suppose chop die on en own, anybody wey tosh en dead body go dey unklean till evening.