35 Anytin wey dia dead body fall put go dey unklean. Weda na stove or oven, dem go break am to pieces.
Na for mountin dem for dey si food chop, na der dem for dey si green leaf chop.
“ ‘And if dia body fall inside pot wey bi klay, evritin wey dey inside di pot go dey unklean and una must break di pot.
If di wota from di pot tosh any food wey una suppose chop or wota wey una won drink, den evritin don dey unklean.
“ ‘Wota wey dem fetch from spring dey klean, but if dia dead body tosh di pot, e go dey unklean.
Di priest go burn am with fire, bikos of di diziz wey spread for di klot.
If di man tosh klay pot, dem must break am and if na plate wey dem make with wood naim di man tosh, dem must wosh am.
Dem must break di klay pot wey dem take boil di meat, but if dem use iron pot, dem go wosh am well-well kon rinse am with wota.