“ ‘All di animal wey get toe wey nor divide into two finish and dem nor dey re-shop dia food, dey unklean to una. Anybody wey tosh dem don dey unklean.
Anybody wey kom from Israel or strenja wey chop animal wey die on en own or wey anoda big animal kill, must go wosh en klot, baf and e go dey unklean till evening.