Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 11:26 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

26 “ ‘All di animal wey get toe wey nor divide into two finish and dem nor dey re-shop dia food, dey unklean to una. Anybody wey tosh dem don dey unklean.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 11:26
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

All of una wey dey karry di temple tins, make una know sey God go save una from Babilon. So make una nor tosh anytin wey dem dey forbid; make una make unasef holy, so dat una nor go die.


Anybody wey karry dia dead body, go-go wosh en klot and e go dey unklean till evening.


All di animal wey dey waka with four legs, doz wey get finger, dey unklean to una. Anybody wey tosh dia dead body go dey unklean till evening


Una fit chop animal wey get two toes and dey re-shop grass wey e don swallow.


Make una nor chop pig. E get strong leg wey divide, but e nor dey shew, so e nor dey klean. Make una nor chop dis animals or even tosh dia dead body.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ