21 But una fit chop insect wey get four leg and dey jump for land.
“Make una tell Israel pipol sey: ‘Among all di animal wey dey di land, dis na di ones wey una fit chop.
“ ‘All di insect wey get feada nor dey klean, dem nor dey good for una.
Una fit chop lokust, cricket and grasshoppa.
Difren-difren animals wey get four legs and di ones wey dey creep for groun and difren birds dey inside di tray.