Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 11:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 But make una nor chop anytin for wota wey nor get fin or skale.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 11:10
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den God kon sey, “Make difren animals wey get life full di wota and make birds full di sky.”


Follow who get sense waka, so dat yu go get sense too; but if yu waka with foolish pipol, na trobol go follow yu.


Good pipol nor like doz wey dey do wiked tins and wiked pipol nor like good pipol.


Since una dey forbid am, make una nor chop dia meat or tosh dia dead body.


“ ‘Dis na di animal for wota wey una fit chop: Any animal wey get both fin and skale, weda e dey sea or river.


If dem chop any one for di third day, God nor go asept di man ofrin. God nor go favor en and di ofrin, bikos e nor dey klean and anybody wey chop am go sofa di ponishment.


But make una nor chop any animal for wota wey nor get fins and skales, bikos dem nor dey klean.


Make una nor chop anytin wey dem dey forbid.


But for pipol wey fear nor dey let dem do wetin good; doz wey nor bilive mi, doz wey nor dey obey mi; doz wey kill odas; pipol wey dey sleep with who dem nor marry; doz wey dey do majik; pipol wey dey serve juju and evribody wey dey tok lie, na inside di fire and sulfur dem go-go. And na dat bi di sekond deat.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ