Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 10:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 So dem karry dem komot with dia tunik go outside di kamp, just as Moses tok.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 10:5
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

e kon go si di profet dead body for road and di donkey and di lion still stand near am. Di lion nor chop di body or attack di donkey.


Di garment wey bi tunik, di priest garment dress, di main priest garment and di breast plate, yu go wear dem for Aaron. Yu go use waistband wey dem weave well-well, take tie di priest garment for en body.


Moses take Aaron sons go front, e wear dem di shirt, put sash round dia waist kon wrap dia head, just as God kommand.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ