20 Wen Moses hear dis tin, e nor kon vex again.
Aaron ansa, “If I chop di sin ofrin today, God go happy with mi? Bikos even doh di pipol give God dia sin and burnt ofrin today, all dis bad tins still dey happen to mi.”
God tell Moses and Aaron,
or kwensh di small hope wey pesin get, until dem go stop to opress pipol.