Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 10:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 So fire kom out from God present kon burn dem die.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 10:2
25 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

At wons, God vex well-well for Uzza kon kill-am, bikos e nor respet God and Uzza die near di box.


e kon go si di profet dead body for road and di donkey and di lion still stand near am. Di lion nor chop di body or attack di donkey.


At wons, fire from God kon fall from heaven. Di fire burn di ofrin, di wood, di stones and di dirty kon dry di wota wey dey di gutta.


Elijah ansa di soja oga, “If I really bi profet, make fire kom down from heaven kon burn yu and all yor sojas!” At wons, fire kom down, burn all of dem.


Den Elijah ansa, “If I really bi profet, make fire kom down from heaven kon burn yu and all yor sojas!” At wons, fire kom down kon burn all of dem.


At wons, God vex kon kill Uzza, bikos e tosh di box.


God ponish us, bikos una nor dey der to karry am for di first time and wi nor woship am as wi suppose to.”


Nadab and Abihu die before dia papa die and dem nor born pikin, so dia brodas, Eleazar and Itama kon bi priest.


As e still dey tok, anoda savant run kom kon sey, “Oga! God fire fall kom from heaven kon kill all di sheep and doz wey dey guide dem and na only mi one eskape kom tell yu.”


Awa God dey kom and E nor dey kwayet at-all. Fire dey burn evritin wey dey en way and strong breeze wey dey make nois, dey round am.


Den God tell Moses, “Make yu klimb kom meet mi; both yu, Aaron, Nadab, Abihu and di seventy eldas for Israel and wen una still dey far from where I dey, make una bow woship mi.


Dem don already prepare di place where dem go beri Israel enemies put; dem don make am deep and wide for dia king. Dem don gada di firewood and God breath wey bi like fire and sulfur, go kom like river wey dey flow kon distroy en enemies.


So dem karry dem komot with dia tunik go outside di kamp, just as Moses tok.


God tell Moses afta Aaron sons don die bikos dem offa strenj fire to God:


At wons, God send fire go burn di burnt ofrin and di fat dem for di altar. Wen di pipol si am, dem kon shaut and bow face groun.


doz men wey bring di evil ripot about di land, God kon kill dem with diziz.


Den God send fire kon distroy di two hundred and fifty men wey lite incense.


Naw, di pipol wey die with di diziz na 14,700 plus di pipol wey die bikos of Korah matter.


But Nadab and Abihu die wen dem go offa anoda ofrin to God.


At wons, di woman fall for groun kon die for Pita front. So wen di yong men enter inside di house kon si sey di woman don die, dem karry am go beri near where dem beri en husband put.


Wen Ananias hear di word wey Pita tok, e fall for groun at wons kon die. Dis tin make fear katch evribody wey hear wetin happen.


Dem rite dis tins wey happen to dem to tish us lesin and na ezample for doz wey go dey wen di world go end.


But God kill some of Bet-Shemesh pipol, bikos dem go look inside di box; pipol wey God kill na 50,070. Di pipol kry, bikos God kill dia pipol.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ