Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Lamentashons 5:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 Dem karry awa yong men go do strong work and awa boys dey stagga, bikos of di heavy wood wey dem dey karry.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Lamentashons 5:13
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

den make my wife kook for anoda man chop and make e sleep for anoda man bed.


So dem kon dey sofa and ponish Israel pipol. Na Israel pipol build Pitom and Rameses as di place wey Fero go dey keep tins put.


and all di first-born son for Egypt, go die. I go start from Fero first-born wey go take-ova en papa throne, go rish di first-born wey en slave girls wey dey grind korn born and all di first-born among en animals.


Wen Moses don mature, e komot go visit en Hibru pipol. For der, e kon si how en pipol dey sofa, bikos of di work wey dem dey do. Den Moses si as one Egypt man dey beat one Hibru man wey bi en own pesin.


Pesin wey hate una, if una si en donkey dey struggol bikos of di load wey e karry, make una nor waka pass, but make una help am.


Karry grindin stone kon bigin grind korn! Remove di klot wey yu take kover face and pul yor fine klot komot, den make yu pak yor skirt up as yu dey cross di river!


Nor bi dis kind fasting I choose; but wetin I wont bi sey: ‘Make una remove sin from una body kon give betta judgement, den free pipol wey una dey opress.


Dia shidren dey gada firewood; men dey make di fire and di wimen dey mix flower wey dem go take bake kake for dat juju wey dem dey koll, ‘Heaven Kween.’ Dem still dey pour wine give oda gods as ofrin and dis tin dey make mi vex.


Dem dey put heavy load for pipol shoulder and dem nor ready to help dem.


So Filistia pipol katch am kon blind en eye, den dem tie am with bronze shain; take am go Gaza kon force am make e dey grind korn for prison.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ