12 Before, pipol and kings for oda nashons nor ever tink sey enemies go fit attack Jerusalem, tok-less of to skata am.
For di sevent day for di fift mont and di nineteent year wey King Nebukadnezzar dey rule, Nebuzaradan, wey bi Babilon sojas oga kon enter Jerusalem.
Jerusalem wey dey on-top di valley like rock wey high well-well, make yu listin to mi. I go fight against yu, bikos yu sey, ‘Nobody go fit attack or skata awa town.’