55 But from inside di deep pit, I kon koll Yu wey bi my Oga God.
Yu don trow mi enter deep pit kon keep mi for di place wey dark well-well.
So dem tie mi with rope kon drop mi small-small for inside Prince Malkijah well wey dey di palis. Di well dry bikos wota nor dey inside.