Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Lamentashons 3:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 I don turn pesin wey pipol dey laf and sing yeye song for.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Lamentashons 3:14
14 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

bikos na for der di pipol wey katch us, sey make wi sing Jerusalem song for dem; dem even dey laf us kon sey make wi dey smile as wi dey sing am.


Yu don let awa neighbours dey laf us. Pipol wey dey around dey take us make yeye.


Awa neighbours dey laf us; pipol wey dey around us, dey take us make yeye.


My God, Yu don deceive mi! Yu don deceive mi so dat I go bi yor profet? Yu strong pass mi and Yu get pawa well-well. Naw, evribody dey look and laf mi.


Moab pipol, hope una remember how una take laf Israel pipol? Una trit dem like sey dem bi tif.


Si dem! Weda dem sidan or stand, na mi dem dey laf and take dey sing.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ