Kolossians 2:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English7 Make una dey strong for groun and dey grow inside Christ, so dat una faith go strong as wi dey tish una and una go dey tank God well-well. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |
Wen dis pipol dey follow una chop di fellowship food wey God don bless, dem bi like shuku-shuku for una body. Dem bi like shepad wey nor dey shame, bikos e kare for only ensef. Dem bi like kloud wey just dey blow, but rain nor dey fall. Dem bi like tree wey nor get fruits and God don rut dem komot from groun.