9 “But di olive tree ansa, ‘I nor go fit stop to produce my oil wey dem dey use take dey honor gods and human being, just bikos I won bi king!’
God ask Satan, “Where yu from dey kom?” Satan ansa, “I just dey waka anyhow for di world.”
God kon ask am, “Where yu from dey kom?” Satan ansa, “I just dey waka anyhow for di world.”
wine wey go make us happy; olive oil wey go make awa skin good and bread wey go give us strent.
I don si my savant David and I don anoint am with my holy oil.
Den make bread wey nor get yist; kake wey dem mix with olive oil and biscuit wey dem rub with oil kon
Yu go pour and anoint am with di anointin oil.
di lite, di lampstand and di tins wey follow am; di lamp cup and oil for di lite;
“ ‘Wen una dey give korn ofrin to God, una must first grind am to powder. Una must put olive oil and incense on-top
Jesus Christ wey kom from Nazaret, na-im God give di Holy Spirit and pawa. Una still know how e do good for evriwhere kon heal pipol wey devil dey opress, bikos God dey with am.
“True-true, Herod, Pontius Pilate, Israel pipol and doz wey nor bi Jew kon gada for di town against Jesus Christ, yor holy savant wey yu choose
But di pesin wey dey holy, don anoint una and all of una know sey na true.
“Den all di tree tell di fig sey, ‘Make yu kom bi awa king.’
One day, all di tree gada togeda to choose king for demsef. Dem tell di olive tree sey, ‘Kom bi awa king!’