Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 9:52 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

52 Wen Abimelek kom attack di towa, e go di door won kon lite fire put,

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 9:52
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Yu distroy Edom pipol and e don dey make yor head big! Yu dey happy bikos yu win, but make yu stay for yor palis. Wetin make yu dey kause wahala for yorsef? Wetin make yu won distroy yorsef and Judah?”


For dat time, Menahem from Tirzah attack Tifsah. E kill evribody wey dey di town and doz wey dey stay near di town, bikos dem nor gri surenda. Even wimen wey get belle for der, e kut dia belle open.


E get one strong towa for di town centre, so all di men, wimen and di leaders, run go der, lock di door kon go hide for di roof.


but one woman trow grindin stone from up kon land for en head and en brain kon krack.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ