47 Abimelek hear sey, all di leaders for Shekem Towa, gada for one place,
Wen all di leaders for Shekem Towa hear wetin happen, dem kon run go hide for El-Berit temple.
so en and en men go on-top Mount Zalmon. E take axe for en hand kon kut one branch from one tree. E put am for en shoulder kon tell en men, “Make una kwik-kwik do wetin una si mi dey do!”