Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 9:44 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

44 Abimelek and en group, attack kon block di road wey dem dey pass enter di town. Den di remainin two group kon attack and kill di pipol wey dey for di field.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 9:44
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But if una kontinue to kworel among unasef; una go fit wound or kill each oda by mistake.


“Di shuku-shuku ansa, ‘If una really wont make I bi una king, den make una kom stay under mi. If not, fire go from my shuku-shuku branches burn Lebanon cedars.’ ”


But if e nor dey good for una eye, make Abimelek burn Shekem and Bet-Millo men with fire. Den fire go kom out from Shekem and Bet-Millo kon burn and kill Abimelek too.”


e take en men, divide dem into three group kon hide for di bush around di field. Wen e si di pipol dey kom out from di town, en and en men kom out kon attack dem.


Thru-out dat day, Abimelek fight for di town. E kill all di pipol for di town kon seize am. Den e skata di town kon pour salt full di groun.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ