Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 9:41 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

41 Abimelek go back to Arumah and Zebul kon drive Gaal and en brodas komot for Shekem.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 9:41
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So Gaal sey, “Who bi dis Abimelek wey wi Shekem men dey serve? Nor bi Gideon pikin e bi? Zebul dey take orda from am, but why wi go serve am sef? Make una serve Hamor shidren, wey bi Shekem papa.


Wen Zebul wey dey rule di town, hear wetin Gaal tok, e kon dey vex.


Gaal run and Abimelek kon porshu am. Many pipol wound go rish di town gate.


For di next day, Shekem pipol kon go di field and wen Abimelek hear am,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ