39 So Gaal lead Shekem men go fight Abimelek.
Den Zebul tell am, “Nor bi yu sey, who bi Abimelek wey wi won serve? Dis nor bi di men wey yu curse? Go na! Make yu go fight dem!”
Gaal run and Abimelek kon porshu am. Many pipol wound go rish di town gate.