38 Den Zebul tell am, “Nor bi yu sey, who bi Abimelek wey wi won serve? Dis nor bi di men wey yu curse? Go na! Make yu go fight dem!”
Where di gods wey una make for unasef? Wen ever una dey for trobol, make dem kom save una if dem fit! True-true, di gods wey dey Judah many like di towns wey dem get.
But Gaal tell am again, “Look! Some men dey kom from di mountin centre and one group dey kom from di tree where pipol wey dey si vishon dey stay!”
So Gaal lead Shekem men go fight Abimelek.
Make una stop to tok anyhow; make betta word dey kom out from una mout, bikos di Oga God na God wey know evritin wey pipol dey do.