Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 9:36 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

36 Gaal si dem, so e kon tell Zebul sey, “Look! Some men dey kom down from di mountin!” Zebul ansa, “Nor bi human being dey kom! Na shadow yu dey si.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 9:36
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Una wey dey di land, wahala dey kom meet una. Di time go soon rish wen una nor go dey do party for di juju house wey dey di mountin, but na so-so kry una go dey kry.


Di man look up kon sey, “Yes, I dey si pipol, but dem bi like tree wey dey waka about.”


Wen Abimelek and en men si sey, Gaal kom out kon stand for di town gate, dem stand up from where dem hide put.


But Gaal tell am again, “Look! Some men dey kom from di mountin centre and one group dey kom from di tree where pipol wey dey si vishon dey stay!”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ