34 So Abimelek and en men kom out for nite; divide demsef kon hide for di bush outside Shekem.
So, wen Siria sojas go fight war for Israel, dem katch one small girl kon gi-am to Naaman wife, as en savant.
For morning, before sun kom out, make una attack di town, wen Gaal and en men kom out kon fight una, make una distroy dem finish!”
Wen Abimelek and en men si sey, Gaal kom out kon stand for di town gate, dem stand up from where dem hide put.