Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 9:32 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

32 So naw, make yu and yor men kom out for nite kon hide for di town bush.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 9:32
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Instead of dem to dey sleep for nite, na bad tins dem dey plan. Wetin dem dey do nor dey good. Dem nor even dey try to turn from dia wiked ways.


Wiked pipol nor dey fit sleep until dem do bad tin. Dem nor go gri rest until dem wound pesin.


Joshua and all di sojas kon mash dey go Ai town. Joshua choose 30,000 strong sojas kon send dem go for nite.


E tell dem, “Make una hide for di town back. Make una nor too go far from di town and all of una must dey ready!


E send messenjas go meet Abimelek for Arumah sey, “Gaal, Ebed pikin and en brodas kom Shekem and dem sey, dem nor go allow yu enter di town.


For morning, before sun kom out, make una attack di town, wen Gaal and en men kom out kon fight una, make una distroy dem finish!”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ