Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 9:30 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

30 Wen Zebul wey dey rule di town, hear wetin Gaal tok, e kon dey vex.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 9:30
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So wen Gaal, Ebed pikin kom Shekem with en brodas, di men for Shekem kon put dia hope on am.


I wish sey, I dey lead dis pipol, I go kill Abimelek! I for tell am sey, ‘Make yu gada all yor soja kom out kon fight!’ ”


E send messenjas go meet Abimelek for Arumah sey, “Gaal, Ebed pikin and en brodas kom Shekem and dem sey, dem nor go allow yu enter di town.


Abimelek go back to Arumah and Zebul kon drive Gaal and en brodas komot for Shekem.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ