3 So en mama family kon tok to di men and dem kon agri to follow Abimelek, bikos e bi dia own family pesin.
Den Laban tell Jakob, “Yu won work for mi for nor-tin bikos yu rilate to mi? Make yu tell mi wetin yu wont make I take pay yu.”
One messenja kon go tell David, “All di pipol for Israel dey loyal to Absalom.”
Bikos dem dey make mout about di evil tins wey dem dey do. Yes! Dem dey praiz pipol wey get long-trot and dey curse God.