Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 9:29 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

29 I wish sey, I dey lead dis pipol, I go kill Abimelek! I for tell am sey, ‘Make yu gada all yor soja kom out kon fight!’ ”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 9:29
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E go sey, “If to sey dem go make mi judge for dis land, den anybody wey get kworel go kom meet mi and I go make sure sey dem judge en kase well.”


Ahab ansa, “Make una tell King Ben-Hadad sey, ‘Betta soja nor dey make mout until e fight en war finish.’ ”


Dem send Amazaya go meet King Jehoash wey bi Jehoahaz pikin and Jehu grand-pikin for Israel sey, “Make yu kom make wi si face-to-face.”


So, make yu follow my oga di king for Assyria enter agriment and e go give yu 2,000 horse as long as yu go fit find men wey go ride dem.


Bikos dem dey make mout about di evil tins wey dem dey do. Yes! Dem dey praiz pipol wey get long-trot and dey curse God.


Wen Zebul wey dey rule di town, hear wetin Gaal tok, e kon dey vex.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ