Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 9:26 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

26 So wen Gaal, Ebed pikin kom Shekem with en brodas, di men for Shekem kon put dia hope on am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 9:26
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Abram kon tell Lot, “Make mi and yu nor kworel and make awa men nor kworel too, bikos wi bi brodas.


E kon ansa, “No my brodas! Make una nor do dis wiked tin!


Shekem leaders hide some men for bush dey wait Abimelek and to rob anybody wey pass der. But Abimelek kon know about dia plan.


All of dem go dia vineyard go pick grape kon make wine take do party. Dem go dia god temple dey drink, chop and curse Abimelek.


So Gaal sey, “Who bi dis Abimelek wey wi Shekem men dey serve? Nor bi Gideon pikin e bi? Zebul dey take orda from am, but why wi go serve am sef? Make una serve Hamor shidren, wey bi Shekem papa.


Wen Zebul wey dey rule di town, hear wetin Gaal tok, e kon dey vex.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ