22 Abimelek rule Israel pipol for three years.
For three hundred years naw, Israel pipol dey stay for Heshbon and di towns wey dey near am; Aroer and di towns wey dey near am and di oda town wey dey Arnon! Why yu nor kom klaim di land, dat time?
Bikos Jotam dey fear Abimelek en broda, e kon run go stay for Beer.
Den God kon make Abimelek and Shekem men bigin fight demsef and dem kon go against am.