Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 9:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 But today, una don turn una back against my papa family. Una kill en 70 son on-top one stone. Abimelek na en pikin wey di savant woman born for am and na una family, so una kon make am king for Shekem.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 9:18
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

I love dem, but dem dey try to distroy mi. Even doh I dey pray for dem, yet dem still dey lie for my head!


Even with all di good tins wey Gideon do for Israel pipol, dem still dey trit en family anyhow.


“Den all di tree kon tell shuku-shuku sey, ‘Make yu kom bi awa king.’


Make una remember sey, my papa fight and risk en life take save una from Midian pipol hand.


So, if wetin una do to Gideon and en family, dey good and honest, den make una happy with Abimelek and e go happy with una too.


make dem ask Shekem men sey, “Wetin make una wont make Gideon 70 shidren rule una, wen e bi sey only one man fit rule una? Make una remember sey, Abimelek na una own flesh and blood o-o.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ