Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 9:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 Naw Jotam kon sey, “Wen una make Abimelek una king, una really dey honest and sincere? Una respet Gideon kon trit en family well since e deserve am?

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 9:16
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

From dat time go, dem kon dey koll Gideon, “Jerub-Baal,” bikos Joash sey, “Make Baal defend ensef, bikos na en altar dem distroy.”


Even with all di good tins wey Gideon do for Israel pipol, dem still dey trit en family anyhow.


“Di shuku-shuku ansa, ‘If una really wont make I bi una king, den make una kom stay under mi. If not, fire go from my shuku-shuku branches burn Lebanon cedars.’ ”


Make una remember sey, my papa fight and risk en life take save una from Midian pipol hand.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ