9 E tell dem, make una nor worry, “I dey go, I go kom back alive and nor-tin go do mi. And by di time wey I kom back, I go distroy una towa!”
By dat time, Zebah and Zalmunna and dia soja, dey Karkor. Dem bi only 15,000 wey remain from all di men wey dey di desert tribe and dem don kill 120,000 of dia soja.
E still distroy Penuel towa kon kill di men wey dey di town.