Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 8:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 So Gideon ansa, “Okay no problem! By di time wey God go put dem for my hand, I go flog una with kane and shuku-shuku wey I plok from desert!”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 8:7
2 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen Gideon hear di dream and wetin e mean, e knee down kon woship God. Den e go back to en kamp kon sey, “Make una get up! Bikos God don give us viktory ova Midian sojas.”


Wen dem rish Sukkot, Gideon tell di men for di town sey, “Abeg, make una give my men some bread make dem chop, dem don taya and I dey porshu Zebah and Zalmunna wey bi Midian pipol kings.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ