31 E still get one girl-friend for Shekem wey born one pikin for am and e kon koll am, Abimelek.
So Hagar born boy for Abram and en name na Ishmael.
e kon tell pipol sey Sarah na en sista. So Abimelek wey bi king for Gerar kon koll and take Sarah.
En savant Reumah still born shidren for am and dia names na: Tebah, Gaham, Tahash and Maaka.
E get 70 sons, bikos e marry many wife.
Gideon, Joash pikin, old well-well before e die and dem beri am for en papa Joash grave, for Ofrah wey dey Abiezer town.
But today, una don turn una back against my papa family. Una kill en 70 son on-top one stone. Abimelek na en pikin wey di savant woman born for am and na una family, so una kon make am king for Shekem.