Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 8:23 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

23 But Gideon ansa, “I nor go fit bi una ruler, even my pikin nor fit. Na God go bi una ruler.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 8:23
14 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Na God bi king forever and ever! Di pipol wey nor dey fear God, go vanish komot from dis world.


Israel pipol, make una happy bikos of di Pesin wey kreate una. Jerusalem pipol, make una praiz God well-well.


Bikos God wey bi awa ruler, kommander and king, go diliver us.


Wi bi yor own from biginnin; but Yu neva rule dem before and nobody don ever koll dem with yor name.


Wi nor dey try to force una to bilive us; wi know sey una faith strong well-well. But wi dey work with una so dat una go dey happy well-well.


And make una nor dey opress God pipol wey dey under una, instead make una bi ezample to dem.


For der, Israel pipol and di leaders kon dey ask demsef, “Who won lead us go fight Ammon pipol? Di pesin wey go lead us, go bi awa leader for Gilead.”


As long as di leaders wey God give di pipol dey alive, E help and diliver dem from dia enemies. God sorry for dem well-well wen dem kry to am with pain, bikos of wetin dia enemies dey do dem.


Leta, Israel pipol tell Gideon, “Make yu bi awa ruler, yu and yor shidren-shidren, bikos yu don save us from Midian pipol hand.”


But today, una don rijet di God wey save una from all una trobols and wahala. Una don sey, “No! Choose king wey go rule us.” Naw make una stand for God present akordin to una tribe and family.’ ”


“Wen una si sey King Nahash for Ammon dey kom fight una, una sey, ‘No! Wi wont king’, even doh na di Oga una God bi una king!


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ