Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 8:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

21 So Zebah and Zalmunna kon tell Gideon, “Make yu kill us yorsef, bikos yu nid to get heart like man first, before yu go fit do wetin man dey do.” So Gideon kill dem kon take di gold wey dey dia kamel neck.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 8:21
13 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

My God, make Yu nor kwayet just like dat! Make Yu nor rijet us! Nor just do like sey e nor koncern Yu!


Make di mighty ones among dem die like Oreb and Zeeb. Make all di prince die like Zebah and Zalmunna


wey bin sey, “Make wi take dis land wey bi God own!”


Di day dey kom wen God go kollect evritin wey dey make Jerusalem wimen dey make yanga; dat is, di ring wey dem dey wear for dia hand, head, neck


Den Joshua kill di kings kon hang dem on-top tree. Dem dey di tree till evening.


For dat time, pipol go look for deat, but dem nor go si am. Dem go won die, but deat go run from dem.


But dem tell am, “Wi kom here kon tie yu, so dat wi go karry yu give dem.” So Samson sey, “Okay! But make una promise mi sey, una nor go kill mi by unasef.”


Den e tell en senior pikin Jeta, “I kommand yu make yu kill dem!” But di pikin nor gri bring out en swod, e dey fear, bikos e still bi small boy.


Leta, Israel pipol tell Gideon, “Make yu bi awa ruler, yu and yor shidren-shidren, bikos yu don save us from Midian pipol hand.”


Di gold ear-ring wey Gideon kollect, heavy rish 20 kilogram and dis ones nor join di fine-fine gold, necklaces and di purpol klot wey Midian king dem dey wear and di kollar wey dey round dia kamel neck.


E kwik-kwik koll di pesin wey karry en weapon kon tell am, “Make yu kill mi with yor swod, so dat dem nor go sey, ‘Na woman kill mi.’ ” So di pesin use en swod take shuk am and e kon die.


Saul ensef even dey where di war for strong pass and dem kon shot am with arrow and di wound bad well-well.


Wen di savant si sey Saul don die, en too kon take en own swod take kill ensef.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ