Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 8:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 So Gideon sey, “Dem bi my brodas, my mama shidren. If to sey una nor kill dem, I swear I nor for kill una.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 8:19
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den e tell am, “God wey save mi from all my trobols, I use en name take promise yu


Di pesin wey dem kill, en family memba go take revensh. Anytime wey e si di pesin wey kill en broda, e fit kill-am.


Den, Gideon ask Zebah and Zalmunna, “Di men wey una kill for Tabor, make una tell mi how dem bi!” Dem ansa, “Dem bi like yu, all of dem bi like king pikin.”


Den e tell en senior pikin Jeta, “I kommand yu make yu kill dem!” But di pikin nor gri bring out en swod, e dey fear, bikos e still bi small boy.


But make yu stay here dis nite. Wen day break, if e agri sey e go marry yu, den e good like dat. But if e nor gri, I promise sey as long as God dey alive, I go marry yu. So make yu sleep till day go break.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ