Judges 7:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English7 God tell Gideon, “I go use dis three hundred men wey drink di wota like dog, take save and give yu viktory ova Midian pipol. So, make yu tell di remainin pipol make dem dey go dia house back.” အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |