10 But if yu dey fear to attack, make yu and yor savant Purah, go di kamp
and una go hear wetin dem dey tok, den from der, yu go get di mind to attack.” So Gideon and en savant Purah kon go near dia enemy kamp.
Dat nite, God tell Gideon, “Get up make yu go attack Midian pipol, bikos I don give yu viktory.
David tell Ahimelek wey kom from Hit and Abishai; Joab broda wey kom from Zeruaya sey, “Who go follow mi go meet Saul for en kamp?” Abishai kon ansa, “I go follow yu go.”