Den I tell una sey, “Na mi bi una Oga and God. Una must nor woship Amor pipol gods; even doh una dey stay dia land naw.” But una nor gri listin to mi.’ ”
So God send one profet go meet dem with dis message: “Dis na wetin di Oga wey bi Israel God dey tok: ‘I take una komot Egypt for where una for bi slave.
E tell dem, “Dis na wetin di Oga wey bi Israel God tok, ‘I bring una kom out from Egypt kon diliver una from dia pawa and from all di kingdoms wey dey opress una.